
Modola Lyrics
Get ready to groove and sing along to the energetic lyrics of Modola’s chart-topping hit, Talk.


Modola – Talk Lyrics
IntroFarò incetta di chiavacci, lucchettini,Catenacci, serrature, chiavistelli,Toppe, chiodi, spranghe, arpioni,Non son poi di quei babbioniChe si fanno infinocchiareUna rana neraErrò una seraIn un coppo poco cupo!C’est moi Modola!
Verse 1Ori Ade ni no gbeBaba ni kin ma jeun lo(Kin ma jeun lo)Cause e don butter my breadEveryday I’m stepping up
Pre-ChorusNa why me I dey get StaminaI’m moving like I’m 10 stallionsOroro dey my headShining now!Make you know say me I no fit to carry last
ChorusAs dem dey talk they talkI dey work my work(Talk talk no go finish o)As I dey work my workI dey chop my chop(Talk talk no go finish o)Me as I dem they talk my talkI dey work my work(Talk talk no go finish o)Dem dey talk my talkStill dey rock my songFarò incetta di chiavacciLucchetti catenacci
Post-ChorusWalk it like I talk itNa why you babyWanna spend it when I drop itYou see the things wey you Dey talkna for your pocketI make your baby wanna spend itLike I drop it!
Verse 2Walk it like I talk itGallivantingI’ve been up to somethingSteady moving maintainI could never let a nigga stop meAnd he can see me on the screenBut never touch meOh yhea yhea yheaCause Na me dey get headaches oohNa you dey taki pana panadolE good to mind your business ooohBefore you end up as tatafo
Pre -ChorusNa why me I dey get StaminaI’m moving like I’m ten StallionsOroro dey my headshining now!Make you know say me I no fit to carry last
ChorusAs dem dey talk they talkI dey work my work(Talk talk no go finish o)As I dey work my workI dey chop my chop(Talk talk no go finish o)Me as I dem they talk my talkI dey work my work(Talk talk no go finish o)Dem dey talk my talkStill dey rock my songFarò incetta di chiavacciLucchetti catenacci
Post-ChorusWalk it like I talk itNa why you babyWanna spend it when I drop itYou see the things wey you Dey talk na for your pocketI make your baby wanna spend itLike I drop it!Hahahaha!
Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via X and Facebook