Friday, June 20, 2025
Afrobeats Pulse
No Result
View All Result
  • Home
  • Latest News
  • Music
  • Reviews
  • Events
  • Artist
  • Culture
  • Lifestyle
  • Interviews
  • Videos
  • Blog
  • Home
  • Latest News
  • Music
  • Reviews
  • Events
  • Artist
  • Culture
  • Lifestyle
  • Interviews
  • Videos
  • Blog
No Result
View All Result
Afrobeats Pulse
No Result
View All Result

The Goat Lyrics by Monaky

March 8, 2025
in Lyrics
0 0
0
Home Music Lyrics
0
VIEWS
Share on FacebookShare on Twitter


Monaky Lyrics

Get ready to groove and sing along to the energetic lyrics of Monaky’s chart-topping hit, The Goat.

Cover art for The Goat by MonakyCover art for The Goat by Monaky
The Goat Cover Art

Monaky – The Goat Lyrics

Pass me the loudPlease on a low-key, no let am loudAs I dey so I be pastor for houseMy papa no know say he pikin dey blauPass me the loudI am the goat wey be sheep for houseNa two bible dey de for my bagOne na for God one is made of grass

When I dey church I like to shout halle (alright)Dem no dey see say I dey carry kele (alright)I dey wear shokoto like baba shade (alright)Dem no dey see say I dey ’cause gbege eh

I likе to shout halleDem no dey see say I dеy carry kele (alright)I dey wear shokoto like baba shade (alright)Dem no dey see say I dey ’cause gbege eh(But shey) na me dey roll the jumboBad nigga whey be good exampleGood pikin that is very bad oVirgin boy whey go shift your pant oNa me dey roll the jumboBad nigga whey be good exampleGood pikin that is very bad oVirgin boy whey go shift your pant o

I no dey follow run from ekelebeThem dey call me omo oluwaFamily dey call me akoredeThem dey call me omo oluwa

When I dey church I like to shout halle (alright)Dem no dey see say I dey carry kele (alright)I dey wear shokoto like baba shade (alright)Dem no dey see say I dey ’cause gbege eh

I like to shout halle (alright)Dem no dey see say I dey carry kele (alright)I dey wear shokoto like baba shade (alright)Dem no dey see say I dey ’cause gbege ehI like to shout halle (alright)Dem no dey see say I dey carry kele (alright) (I dey carry, carry, carry)I dey wear shokoto like baba shade (alright)Dem no dey see say I dey ’cause gbege eh (but I dey carry, carry, carry)

I like to shout halle (alright)Dem no dey see say I dey carry kele (alright) (I dey carry, carry, carry)I dey wear shokoto like baba shade (alright)Dem no dey see say I dey ’cause gbege eh (but I dey carry, carry, carry)

Ahh, my papa think day I no know anythingWahlai mama fit swear say I no know anythingI no dey sick but I dey take medicineEarly momo for house we don dey roll something

Check Lyrics of trending songs here, and get fresh updates as they drop via X and Facebook



Source link

Tags: GOATLyricsMonaky
Previous Post

Ayo Maff, Seyi Vibes, Shalipopi, or Mohbad; Who would be crowned King of the Streets at the Headies?

Next Post

Ngozi Okonjo-Iweala, Tiwa Savage, Nissi Ogulu & Others Honoured at 2025 Forbes Women Africa Awards

Next Post
Ngozi Okonjo-Iweala, Tiwa Savage, Nissi Ogulu & Others Honoured at 2025 Forbes Women Africa Awards

Ngozi Okonjo-Iweala, Tiwa Savage, Nissi Ogulu & Others Honoured at 2025 Forbes Women Africa Awards

Leave a Reply Cancel reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Facebook Twitter Instagram Youtube RSS
Afrobeats Pulse

Explore the vibrant world of African music and entertainment with Afro Beats. Get the latest updates on Afrobeat, Afropop, celebrity buzz, movies, and cultural trends. Your essential guide to African entertainment.

Categories

  • Artist
  • Blog
  • Burnaboy
  • Culture
  • Events
  • Interviews
  • Latest News
  • Lifestyle
  • Lyrics
  • Music
  • Reviews
  • Videos

Site Map

  • About Us
  • DMCA
  • Disclaimer
  • Cookie Privacy Policy
  • Privacy Policy
  • Terms and Conditions
  • Contact us

Copyright © 2024 Afro Beats Pulse.
Afro Beats Pulse is not responsible for the content of external sites.

Welcome Back!

Login to your account below

Forgotten Password?

Retrieve your password

Please enter your username or email address to reset your password.

Log In
No Result
View All Result
  • Home
  • Latest News
  • Music
  • Reviews
  • Events
  • Artist
  • Culture
  • Lifestyle
  • Interviews
  • Videos
  • Blog

Copyright © 2024 Afro Beats Pulse.
Afro Beats Pulse is not responsible for the content of external sites.