Wednesday, June 25, 2025
Afrobeats Pulse
No Result
View All Result
  • Home
  • Latest News
  • Music
  • Reviews
  • Events
  • Artist
  • Culture
  • Lifestyle
  • Interviews
  • Videos
  • Blog
  • Home
  • Latest News
  • Music
  • Reviews
  • Events
  • Artist
  • Culture
  • Lifestyle
  • Interviews
  • Videos
  • Blog
No Result
View All Result
Afrobeats Pulse
No Result
View All Result

Therapy Session Lyrics by Erigga Ft Bella Shmurda

March 30, 2025
in Lyrics
0 0
0
Home Music Lyrics
0
VIEWS
Share on FacebookShare on Twitter


Erigga and Bella Shmurda Lyrics

Check out the lyrics below and sing along to Therapy Session, the infectious third track on Erigga’s G.O.A.T album, featuring Bella Shmurda. The beat is irresistible!

Cover art for GOAT Album by Erigga
G.O.A.T Album Cover Art

Erigga & Bella Shmurda – Therapy Session Lyrics

Intro: EriggaDrag backie, fuck bitches, get moneyDrag backie, fuck bitches, get money

Verse 1: EriggaThat smallie wen pickup been dey carry comot hoodPickup don carry am comot hoodWho get money say no level, why e no travel?I tire for Gaga, everything no be gra graThe new DPO wen come so no dey take nonsenseSmall offence, kra kra hope you sabi jump fenceSuper Mario wey I dey blow come from different worldNa through my pipe she go down, head me make you bigI dey my backyard for Paris smoke igbo dey gistWith one of my guy wen don dey the country sinceI let am know say my guy as I dey like thisNo be abroad dey do meWhere the kgogiri?When I dey four years, me and my mama go marketBefore she turn, I don lost, you go fear your headBefore she go tv, I don waka reach houseLost boy, no be todayIgbo be shisha, lai lai

Chorus: Bella ShmurdaLai lai, if no be Jesus, I for dey calvaryRa ile si egbe dealer, make I smoke anythingIf no be God, I for don do many thingsShoot anybody, I go pai anythingWhere the kala?Where my money dey, mo ni kongbe waIn a gang style omo mon FelaTrouble don castMake you change patternMake you no go japata

Verse 2: EriggaSome kind times you fit dey tag me I no go knowFor your mind I bone, you wen dey feel my jamSuppose understand but instead you prefer to postRubbish comments who hurt you?Na your egoEwo health foreplay with mental healthYou no go fitI need to trust youFirst but that one be concernWho them sign no be business, my business fineSee the space I dey occupy like bottom keypadNobody trespass, my era no dey do keyboardNa where you dey record we dey comeI get person wen dey stay your estateTo enter no go hard me ganThem sabi meThe kala go dey sikorkorUse your ego scratch your balls okrikpotoPlace the crown for my head, wash the blood comotFly wen no wan gree wise go follow DB comotDead body surplus

Chorus: Bella ShmurdaLai lai, if no be Jesus, I for dey calvaryRa ile si egbe dealer, make I smoke anythingIf no be God, I for don do many thingsShoot anybody, I go pai anythingWhere the kala?Where my money dey, mo ni kongbe waIn a gang style omo mon FelaTrouble don castMake you change patternMake you no go japata

Outro: EriggaDrag backie, fuck bitches, get moneyDrag backie, fuck bitches, get moneyDrag backie, fuck bitches, get moneyDrag backie, fuck bitches, get money

Find other latest music lyrics here and get fresh updates as they via Twitter and Facebook



Source link

Tags: BellaEriggaLyricsSessionShmurdaTherapy
Previous Post

I’ll Be Okay Lyrics by Joeboy Ft Wizard Chan

Next Post

Oxlade Takes It Back to the Beginning in ‘Olaitan Olaoluwa’

Next Post
Oxlade Takes It Back to the Beginning in ‘Olaitan Olaoluwa’

Oxlade Takes It Back to the Beginning in ‘Olaitan Olaoluwa’

Leave a Reply Cancel reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Facebook Twitter Instagram Youtube RSS
Afrobeats Pulse

Explore the vibrant world of African music and entertainment with Afro Beats. Get the latest updates on Afrobeat, Afropop, celebrity buzz, movies, and cultural trends. Your essential guide to African entertainment.

Categories

  • Artist
  • Blog
  • Burnaboy
  • Culture
  • Events
  • Interviews
  • Latest News
  • Lifestyle
  • Lyrics
  • Music
  • Reviews
  • Videos

Site Map

  • About Us
  • DMCA
  • Disclaimer
  • Cookie Privacy Policy
  • Privacy Policy
  • Terms and Conditions
  • Contact us

Copyright © 2024 Afro Beats Pulse.
Afro Beats Pulse is not responsible for the content of external sites.

Welcome Back!

Login to your account below

Forgotten Password?

Retrieve your password

Please enter your username or email address to reset your password.

Log In
No Result
View All Result
  • Home
  • Latest News
  • Music
  • Reviews
  • Events
  • Artist
  • Culture
  • Lifestyle
  • Interviews
  • Videos
  • Blog

Copyright © 2024 Afro Beats Pulse.
Afro Beats Pulse is not responsible for the content of external sites.