Friday, June 20, 2025
Afrobeats Pulse
No Result
View All Result
  • Home
  • Latest News
  • Music
  • Reviews
  • Events
  • Artist
  • Culture
  • Lifestyle
  • Interviews
  • Videos
  • Blog
  • Home
  • Latest News
  • Music
  • Reviews
  • Events
  • Artist
  • Culture
  • Lifestyle
  • Interviews
  • Videos
  • Blog
No Result
View All Result
Afrobeats Pulse
No Result
View All Result

Timaya – “Don Dada”

January 13, 2024
in Blog
0 0
0
Home Blog
0
VIEWS
Share on FacebookShare on Twitter

Timaya Don Dada

Dem Mama Record Boss, Timaya aka Papichulo comes through with “Don Dada”, Another Chulo Vibes and Hit!

Timaya performing “Don Dada“, Produced by Spotless from his “Gratitude” album.

DOWNLOAD MP3

Stream On YouTube

“Don Dada LYRICS”

Uhh yeah, uhh yeah…

Don dada (uhh yeah)
Don dada (uhh yeah)
Na we be don dada
(Uhh yeah uhh yeah uhh yeah uhh yeah)

Yeah Don Dada (uhh yeah)
We be Don Dada (uhh yeah)
Na we be Don Dada
(Uhh yeah uhh yeah uhh yeah uhh yeah)

Telli mi, telli me, telli me how you feel eh
The people you dey help say na dem go f*** you up eeh
Make una telli me, telli me, telli me how you feel eh eh ai (leggo)
The people you show love to na dem go f*** you up eh

Today broke is a f*** up (ehn)
I get guys weh I bring up
I pick dem from the bus stop
Now if I call them no dey pick up
(for the gbedu weh we dey)
All these guys weh dey insult (continue)
So nice and I won`t stop
My level can never drop
I`m their role model I`m their big boss
(for the gbedu weh we dey)

Oooh oo, all the money weh I get I wanna hold it
I don`t wanna go to the club one night and blow it
(hear me now)
Yehh! The best investment is on yourself oo
I don`t wanna hear say nobody come pick my call no more

What`s my name? (Leggo) Don Dada (chulo eh)
Say again Don Dada
What`s my name? Call me Don Dada
(Chulo eh) Don Dada
Chulo I be their Don Dada
What`s my name? Don Dada
Say again (Don Dada) right
What`s my name? (leggo)
Cal me (Don Dada)
Say my name (Don Dada)
Leggo!

Every day Everyday Everyday I just dey go
No time no time
Dem dey hate, dem dey hate
Dem dey see say me I get so much loving
I don`t understand how you help a brother
And he turn him back on you
Every day still I die they can never see me fall, that one na lie

Oohh oo, all the money in the world I wanna hold it (stoopid)
I don`t wanna go to the club one night and blow it (hear me now)
Yehh! The best investment is on yourself oo
I don`t wanna hear say nobody come pick my call no more

What`s my name? Leggo (Don Dada) papi
Say again right ouh (Don Dada) papi
What`s my name? (Don Dada) consur
(Don Dada) right, i be their (Don Dada)

What`s my name? chulo eh (Don Dada)
Say again (Don Dada) right
What`s my name? (leggo)
Cal me (don dada)
Say my name (Don Dada)
Leggo!

I love me stoopid stoopid papi papi great chulo
Right

Tags: Don DadaTimaya
Previous Post

[Lyric + Performance Video] Johnny Drille – “Driving In The Rain” ft. LADIPOE

Next Post

[Video] Headie One – “Siberia” ft. Burna Boy

Next Post
[Video] Headie One – “Siberia” ft. Burna Boy

[Video] Headie One – “Siberia” ft. Burna Boy

Leave a Reply Cancel reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Facebook Twitter Instagram Youtube RSS
Afrobeats Pulse

Explore the vibrant world of African music and entertainment with Afro Beats. Get the latest updates on Afrobeat, Afropop, celebrity buzz, movies, and cultural trends. Your essential guide to African entertainment.

Categories

  • Artist
  • Blog
  • Burnaboy
  • Culture
  • Events
  • Interviews
  • Latest News
  • Lifestyle
  • Lyrics
  • Music
  • Reviews
  • Videos

Site Map

  • About Us
  • DMCA
  • Disclaimer
  • Cookie Privacy Policy
  • Privacy Policy
  • Terms and Conditions
  • Contact us

Copyright © 2024 Afro Beats Pulse.
Afro Beats Pulse is not responsible for the content of external sites.

Welcome Back!

Login to your account below

Forgotten Password?

Retrieve your password

Please enter your username or email address to reset your password.

Log In
No Result
View All Result
  • Home
  • Latest News
  • Music
  • Reviews
  • Events
  • Artist
  • Culture
  • Lifestyle
  • Interviews
  • Videos
  • Blog

Copyright © 2024 Afro Beats Pulse.
Afro Beats Pulse is not responsible for the content of external sites.