Samad Lyrics
Samad’s latest song, Tomorrow (Grammy), features introspective verses and a catchy chorus, read the lyrics below and sing along.

Sama – Tomorrow (Grammy) Lyrics
Cause you never where I go reach tomorrowWho be this one, omode ko mo doI never reach half of the places I wan goMa forin dara Ma rale, ma ra motorLook at my life from afarI′m grateful oh ya Allah
Oju lo pe si oo, Samad ma fi gbedu gbe won rin, I go turn no 1Won ni ase lo ma n forrShemi ti mo dantoOrin Samadi yen won ma gboEmi ota mi a boOlorun ma je n jabo
One step at a time, I go reach the topMo le koko clear Headies naE koko ba nko gbogbo Kokoro Bentleys naHeavyweight champion e ba fi belti hanNo be today O ti pe ti mo ti n be beat naWhen there’s life there′s hope, my brotherFor this same life oo, there’s yes, there’s NoI no go tire for the road
In a few years, we go know as e dey goHow many heads, Burna boy getYou know how many shenking wey dem give temsBefore Hannah born Samuel, took how many yearsNo look me less oo, I′m anointed
‘Cause you never where I go reach tomorrowWho be this one, omode ko mo doI never reach half of the places I wan goMa forin dara Ma rale, ma ra motorLook at my life from afar
I′m grateful oh ya AllahOju lo pe si oo, Samad ma fi gbedu gbe won rin, I go turn no 1Beyoncé wey get 35, na one head she get broEyan lawon to gbegesi, and me sef get chest broNi ogo from get go, hope fun awon omo ghettoAtorun latiko, mi o need ki enikan shey yes noGrammy yen na less
On God, mi o ni tendiWith the mindset wey I getGo hard go aggressiveEverywhere go pechechePour them spit kelebeGrammy yen ma bale sori cabinet pepepeCause you never where I go reach tomorrow
Who be this one, omode ko mo doI never reach half of the places I wan goMa forin dara Ma rale, ma ra motorLook at my life from afarI’m grateful oh ya AllahOju lo pe si oo, Samad Ma fi gbedu gbe won rin, I go turn no 1
Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via X and Facebook