T.I Blaze Lyrics
Below are the official lyrics to T.I Blaze’s new hit, Trenches Luv, sing along and feel the emotional depth of the song.

T.I Blaze – Trenches Luv Lyrics
Have been sitting inna the corner my room all drunk baby girlI forgave you many times even when you fucked up baby girl Red flag biti Japan but I lock baby girlTraumas with my ex? Traumas ooLeft plenty scenarios in my headAnytime I loose touch, you on top meYou handcuff meYou ungodly meYour pattern still dey mud meAnd I like the way that you ride itAm a badboy am a snatcher but am afraid karma fii later catch-up yeahI don’t wanna loose you baby ooo
If I ever leave here, if I ever double upNext one I go double up, my heart e no strong fii loveIgba nba jo, konilu magbeluloFor your case maaranju gan oyege iyeiye
You know me I be trenches boyI no really sabi love, even if I sabi loveI no really sabi trustMoodswing I dey happy and sad oo, baby shoma gbo gbo temi oooIf you no ready so ma sare semi oooAnd when you down shoma raye temi ooo
There’s fire on the mountainThere’s fire on the mountainMy steeze I dey maintain composure, composureOver anything make dem no go see me finish Make dem no go see me finish, no go ever let a girl know your secretOmoba omoba yato somo oloyeDey your lane make I dey laneYayo, ogbeni saloOliver, only jaho, twist oliver oooMoney bag oo, make e fat ooBig bag Love I no phantom Koyemi sir ooo
Anytime I loose touch, you on top meYou handcuff meYou ungodly meYour pattern still dey mud meAnd I like the way that you ride itAm a badboy am a snatcher but am afraid karma fii later catch-up yehI don’t wanna loose you baby ooo
If I ever leave here, if I ever double upNext one I go double up, my heart e no strong fii loveIgba nba jo, konilu magbeluloFor your case maaranju gan oyege iyeiyeYou know me I be trenches boyI no really sabi love, even if I sabi loveI no really sabi trustMoodswing I dey happy and sad oo, baby shoma gbo gbo temi oooIf you no ready so ma sare semi oooAnd when you down shoma raye temi ooo
Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via X and Facebook