
Magixx Lyrics
Voices, the closing track on Magixx’s impressive debut album, I Dream In Color, leaves a lasting impression; see the lyrics below.


RELATED: Read ‘Konibaje’ Lyrics by Magixx
Magixx – Voices Lyrics
So many pain that I feel but I still stay run it upThat’s why me crack a fake smile, anytime their opinionSome of my friend back stab me, so nobody wey me I really trustThey tell me is it love but it’s haters that I seeMe pour a likkle chaser for my gin
Cause many many voices in my headMe no fit lie me I get many loses than my winsSo mama sey make I pour the anointing for my headCause everyday sey me pray to find my waySey me pray to find my way naaahhMany many voices in my headMe no fit lie me I get many loses than my winsSo mama sey make I pour the anointing for my headCause everyday sey me pray to find my waySey me pray to find my way naaahh
Know sey me I value my peace from the get goMe I no dey fight so leave my shirt ogbeni let goI just wanna make this money, just to feed my circleAnd peace to the ones wey me lost in the ghettoSo Gbe trabaye1 girl 2 girls melo lamagbeLook inna the mirror but I cannot see myselfMan take a few shots, so I can ease my painI cannot help myselfBut I really hope I’ll be fineI’ll be fine nahSey me hope I’ll be fine naaahhh
Cause many many voices in my headMe no fit lie me I get many loses than my winsSo mama sey make I pour the anointing for my headCause everyday sey me pray to find my waySey me pray to find my way naaahhMany many voices in my headMe no fit lie me I get many loses than my winsSo mama sey make I pour the anointing for my headCause everyday sey me pray to find my waySey me pray to find my way naaahh
Cause many many voices in my headMe no fit lie me I get many loses than my winsSo mama sey make I pour the anointing for my headCause everyday sey me pray to find my waySey me pray to find my way naaahh
Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via X and Facebook