Victor AD Lyrics
“Wetin We Gain” lyrics by Victor AD emphasize the pursuit of financial success and a better life, with themes of ambition, hope, and perseverance. The song expresses a desire for personal growth and financial stability, underscoring the idea that without tangible achievements, particularly financial ones, there’s little gained. The phrase “Wetin we gain?” becomes a recurring question, pointing to the artist’s reflection on the importance of hard work and a need for progress and blessings to make efforts worthwhile.
Victor AD – Wetin We Gain Lyrics
IntroBros if you no love amWetin you gain?It’s Victor AD nah nah nah ehPray for grace my GI say pray for grace o
Verse 1Oluwa magbegbe miI want all this moneyI no wan take the same step wey I take last year wey no work for me ohLord as I dey grind, I dey hustleBless me with this moneyLord na your hand I deyI say make you run am for me oh
ChorusIf we no make moneyWetin we gain o? (Wetin we gain?)My brother wetin we gain (Wetin we gain?)If we no buy the benzWetin we gain? (Wetin we gain?)My brother Wetin we gain? (Wetin we gain?)If we no get controlWetin we gain? (Wetin we gain?)My brother wetin we gain? (Wetin we gain?)If we no make moneyWetin we gain o? (Wetin we gain?)My brother wetin we gain (Wetin we gain?)
Verse 2Lord you know wetin me and you don talkMake e manifest oh babaThe street na by grace, no be who hustle pass dey carry first ohNa your grace I take dey liveI no fit play attack and defence oh, at the same timeAnd I thank you Lord say even when I dey castYou still give me the talentThe gift make I pass o
Pre-ChorusPhone dey ringNa family dey call ohIf no be billing, na something dey sup ohAnyhow e be, omo money is involve ohOluwa bless me ’cause I no fit dull ohSo much pressure on a male figureI say in dollar, I still want that 10 figureI need the kind money wey go make Dangote say“Who be this black skin man wey dey worry am?”
ChorusIf we no make moneyWetin we gain o? (Wetin we gain?)My brother wetin we gain (Wetin we gain?)If we no buy the benzWetin we gain? (Wetin we gain?)My brother wetin we gain? (Wetin we gain?)If we no get controlWetin we gain? (Wetin we gain?)My brother wetin we gain? (Wetin we gain?)If we no make moneyWetin we gain o? (Wetin we gain?)My brother wetin we gain (Wetin we gain?)
Verse 3This year I want to buy motorThis year I want to buy houseThis year I dey pray make oluwa no pass me by’Cause I prace for grace my GIt’s not written that you will find or you seekBut you never find that which you do not seekOmo this is the tip of the lifeIt’s not for the shallow man that we still dey grind eh
Pre-ChorusPhone dey ringNa family dey call ohIf no be billing, na something dey sup ohAnyhow e be, omo money is involve ohOluwa bless me ’cause I no fit dull ohSo much pressure on a male figureI say in dollar, I still want that 10 figureI need the kind money wey go make Dangote say“Who be this black skin man wey dey worry am?”
BridgeOluwa magbegbe miI want all this moneyI no wan take the same step Wey I take last year wey no work for me oh (Wey no work for me)Lord as I dey grind, I dey hustleBless me with this moneyLord na your hand I deyI say make you run am for me oh
ChorusIf we no make moneyWetin we gain o? (Wetin we gain?)My brother wetin we gain (Wetin we gain?)If we no buy the benzWetin we gain? (Wetin we gain?)My brother wetin we gain? (Wetin we gain?)If we no get controlWetin we gain? (Wetin we gain?)My brother wetin we gain? (Wetin we gain?)If we no make moneyWetin we gain o? (Wetin we gain?)My brother wetin we gain (Wetin we gain?)If we no make moneyWetin we gain o? (Wetin we gain?)My brother wetin we gain (Wetin we gain?)If we no buy the benzWetin we gain? (Wetin we gain?)My brother wetin we gain? (Wetin we gain?)If we no get controlWetin we gain? (Wetin we gain?)My brother wetin we gain? (Wetin we gain?)If we no make moneyWetin we gain o? (Wetin we gain?)My brother wetin we gain? (Wetin we gain?)
Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via Twitter and Facebook