
Ric Hassani Lyrics
Wickedness, the second track on Ric Hassani’s new album, Lagos Lover Boy, boasts hard-hitting lyrics, listen closely to its powerful message.


Ric Hassani – Wickedness Lyrics
Oyeoma Oyeoma OyeomaOyeoma Oyeoma Oyeoma
Too many wickednessIn the heart of manIn the mind of manIn the soul of man
Too many jealousyIn the mind of country manFellow man, wey dey jealousy brother manI want to know I want to knowWhy e dey be like that Wey dem dey do like thatI need to knowPlease tell me oWhy people bad like that Why men get evil heart
Oyeoma Oyeoma OyeomaOyeoma Oyeoma Oyeoma I want to know
Too many times I wonder if na me wey get problem (at all)Cause people no want truthDey want make you lie for them So guy man ee want to guy guy man no akukoSo tell me what I did wrongI have a question I want to know
I want to knowWhy e dey be like that Wey dem dey do like thatI need to knowPlease tell me oWhat is the answer nowWey dey do me like criminal
Oyeoma Oyeoma OyeomaOyeoma Oyeoma Oyeoma I want to know
Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via X and Facebook