Monday, July 14, 2025
Afrobeats Pulse
No Result
View All Result
  • Home
  • Latest News
  • Music
  • Reviews
  • Events
  • Artist
  • Culture
  • Lifestyle
  • Interviews
  • Videos
  • Blog
  • Home
  • Latest News
  • Music
  • Reviews
  • Events
  • Artist
  • Culture
  • Lifestyle
  • Interviews
  • Videos
  • Blog
No Result
View All Result
Afrobeats Pulse
No Result
View All Result

Wise 2.0 Lyrics by Rybeena Feat. Olamide

June 22, 2024
in Blog
0 0
0
Home Blog
0
VIEWS
Share on FacebookShare on Twitter

Rybeena and Olamide Lyrics

Let’s dive into the world of vibrant lyrics that bring an explosion of energy to your playlist, courtesy of fast-rising talented artist Rybeena and Olamide on their latest collaboration, Wise 2.0. Get ready to feel the pulsating beats and electrifying melodies.

Cover art for Wise 20 by Rybeena featuring Olamide
Wise 2.0 Cover Art

Rybeena & Olamide – Wise 2.0 Lyrics

A word is enough for the wise, still rolling dice
And, I keep my eyes on the price, emi ti mio nice
Me no dey charge, DM me for bad advice
Me no dey charge, DM me for bad advice
Dick wey dey fall go still rise, no matter the size
You know say na God dey provide, Alhamdulilah
You sef dey try, this hustle na do or die

Mm, miracle no dey tire Jesu (mm, miracle no dey tire Jesu)
So many blessings I forgot (so many blessings I forgot)
Still yet, I’m still ungrateful, God (still yet, I’m still ungrateful, God)
I know say if na man, he go talk (I know say if na man, he go talk)
Edumare, You bless me, rep me (Edumare, You bless me, rep me)
Na you give me liver, make I no foh (na you give me liver, make I no foh)
Ohun t’oba le gba l’olowo sha, omo iyemi talika l’anti ko

Agbako meta, na ten kobo we dey sell am (we dey sell am)
E so surplus, melo l’ofe ra? (Melo l’ofe ra?)
I dey come, make you go, make we no get quanter (make we no get quanter)
My girlfriend say “she no go fit break up”, my Nutella (my Nutella)
I don make her cum like ten times (cum like ten times)
Ti moti sha gbana, mo gbe de cloud nine-‘ine (mo gbe de cloud nine-‘ine)

T’emi ba ti r’olomoge (r’olomoge),
Shack me like Schnapp aroma (shack me like Schnapp aroma)
Omo k’oun sh’ejomi, it’s not easy, ti mo je’ya, kin toh j’ere
T’emi ba ti r’olomoge (r’olomoge),
Shack me like Schnapp aroma (shack me like Schnapp aroma)
Omo k’oun sh’ejomi, it’s not easy, ti mo je’ya, kin toh j’ere

Attack, (hoohoo)
Gbabe, (Hoohoo)
Omo iyami, go psycho and coo coo
For my eye
E be like I see red and blue blue
Sometimes, oju mi ma red
O ma shu shu
Arggggh
We go hard, cos we so ambitious
I no miracle no dey tire Jesus
Standing ovation for all my brothers that made it out of the slum
E bami fun wan ni round of applause
Ki olorun ma boju mi je (Near dem)
Pounds and dollars yen (Jembe)
Komashe (Yeah yeah)
Lifestyle ti mofe
Kii ma swing bi ago elepon ni miami
Lori chair 13.5 billion year of data fit dey inside
Human dna but in my system, room for dulling no dey land of the free
Home of the brave, USA, what you saying

Mm, miracle no dey tire Jesu (mm, miracle no dey tire Jesu)
So many blessings I forgot (so many blessings I forgot)
Still yet, I’m still ungrateful, God (still yet, I’m still ungrateful, God)
I know say if na man, he go talk (I know say if na man, he go talk)
Edumare, You bless me, rep me (Edumare, You bless me, rep me)
Na you give me liver, make I no foh (na you give me liver, make I no foh)
Ohun t’oba le gba l’olowo sha, omo iyemi talika l’anti ko

Agbako meta, na ten kobo we dey sell am (we dey sell am)
E so surplus, melo l’ofe ra? (Melo l’ofe ra?)
I dey come, make you go, make we no get quanter (make we no get quanter)
My girlfriend say “she no go fit break up”, my Nutella (my Nutella)
I don make her cum like ten times (cum like ten times)
Ti moti sha gbana, mo gbe de cloud nine-‘ine (mo gbe de cloud nine-‘ine)

T’emi ba ti r’olomoge (r’olomoge),
Shack me like Schnapp aroma (shack me like Schnapp aroma)
Omo k’oun sh’ejomi, it’s not easy, ti mo je’ya, kin toh j’ere
T’emi ba ti r’olomoge (r’olomoge),
Shack me like Schnapp aroma (shack me like Schnapp aroma)
Omo k’oun sh’ejomi, it’s not easy, ti mo je’ya, kin toh j’ere

Collaborators on the Lyrics of ‘Wise 2.0’

Peter Okhide, Elizabeth Clifford.

Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via Twitter and Facebook

Tags: OlamideRybeena
Previous Post

Portable cries out about B Banks dispute

Next Post

Portable allegedly shades Davido after Atlanta dinner

Next Post

Portable allegedly shades Davido after Atlanta dinner

Leave a Reply Cancel reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Facebook Twitter Instagram Youtube RSS
Afrobeats Pulse

Explore the vibrant world of African music and entertainment with Afro Beats. Get the latest updates on Afrobeat, Afropop, celebrity buzz, movies, and cultural trends. Your essential guide to African entertainment.

Categories

  • Artist
  • Blog
  • Burnaboy
  • Culture
  • Events
  • Interviews
  • Latest News
  • Lifestyle
  • Lyrics
  • Music
  • Reviews
  • Videos

Site Map

  • About Us
  • DMCA
  • Disclaimer
  • Cookie Privacy Policy
  • Privacy Policy
  • Terms and Conditions
  • Contact us

Copyright © 2024 Afro Beats Pulse.
Afro Beats Pulse is not responsible for the content of external sites.

Welcome Back!

Login to your account below

Forgotten Password?

Retrieve your password

Please enter your username or email address to reset your password.

Log In