1da Banton Lyrics
1da Banton’s electrifying new track, Woza, thrills fans with its infectious beat and powerful lyrics—read them below and sing along!

1da Banton – Woza Lyrics
Intro(Easy)Original 1da Banton, yeah
Verse 1Gbedu don dey enter òParty don dey scatter òHustle na the ginger òThe money dey flow like water ò (like water ò)Gbedu don dey enter ò (gbedu don dey enter ò)Party don dey scatter ò-ò (party don dey scatter ò-ò)Hustle na the ginger òThe money go flow like water ò (money dey flow water ò)
ChorusJẹn′bẹ, if you see woman, hold her, jẹn’bẹWaist like Coca-Cola, jẹn′bẹAnything we order-order, ten ten, ten tenWoza (woza)Barman, kiá-kiá (woza)I dey on full la vida (local)The one wey we do yesterday, throwback, throwback (throwback, throwback)
BridgeStop-stop-stop-stop, stop-stop-stopStop-stop-stop-stop, stop-stop-stopTrábáyè, trábáyè, uh-uh gbèmi trábáyèStop-stop-stop-stop, stop-stop-stopUh-uhn-uhn, uhn-uhn-uhn, uhn-uhn-uhn, uhn-uhnStop-stop-stop-stop, stop-stop-stop
Verse 2I no dey fear woman wey carry biggie yanshI dey do anyone, carry overloadAt a time, I be Oliver carn-If I catch your girl, I go buy her a danfoMore Hennessy and money, for the girl dem wey dey like me flex, unruly (wey dey like me flex, unruly)More money, more girls on me (it’s biggie bum-bum, fisi tàn-)
ChorusJẹn’bẹ, if you see woman, hold her, jẹn′bẹWaist like Coca-Cola, jẹn′bẹAnything we order-order, ten ten, ten tenWoza (woza)Barman, kiá-kiá (woza)I dey on full la vida (local)The one wey we do yesterday, throwback, throwback (throwback, throwback)Jẹn’bẹ, if you see woman, hold her, jẹn′bẹWaist like Coca-Cola, jẹn’bẹAnything we order-order, ten ten, ten tenWoza (woza)Barman, kiá-kiá (woza)I dey on full la vida (local)The one wey we do yesterday, throwback, throwback (throwback, throwback)
Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via X and Facebook