
Ifeoma Lyrics by Yarden ft. taves
SpiritualIf I ever leave you make I kpaibut you no dey reason me and I don sabi whyI dey wait for your gateI dey knock on your doorYou be head of my stateI be your governorMake you whine up your waistno go slogo odono go use man dey playI go change your color
IfeomaIfeomaIfeomaDon’t you break my heartDon’t do be like that oh baby
Say wetin you come here come doYou no do normal you con dey form say you gentleSay you get moralsYou con dey muke muke muke mukelebeMuke muke muke mukelebeMuke muke muke mukelebeMuke muke muke oNa nonsense
I dey wait for your gateI dey knock on your doorYou be head of my stateI be your governorMake you whine up your waistNo go slogo odoNo go use man dey playI go change your color
IfeomaIfeomaIfeomaDon’t you break my heartDon’t do be like that oh babyIfeomaIfeomaIfeomaDon’t you break my heartDon’t do be like that oh baby
Muke muke muke mukelebeMuke muke muke mukelebeMuke muke muke mukelebeMuke muke muke oNa nonsense
