
Lifestyle Lyrics by Zinoleesky
Big VibesAyy-ayy, yeah-yeah oh, yeah-yeah ohMy lifestyle dey give dem wahala ohMy lifestyle dey give dem wahala oh, uh-uhnMoku ò, mm-mm yeah-yeah-yai koloI no fit hide solo, I no fit hide solo
My lifestyle dey give dem wahala ohMy lifestyle dey give dem wahala ohUh, my lifestyle dey give dem wahala ohMò yàn sáká, mo?hèè sáráTell me why dem con dey paraThey want make my food turn sourBut still I say Asante sanaTiobá s’?yin, k’òlè s’áwá ò, uhn
Say dem wan try to kill my gingerThey wan cut my liver, but only money make me shiverSay I go call my dealerDem wan try to kill my gingerThey wan cut my liver, but only money make me shiverSay I go call my dealer
It’s a lifestyle, that’s how we rollSexy baddies w?n má kámi òAll these fine, fine girls call me daddy yo (call me daddy yo)When we step outside, they already knowK’áw?n fine girls, w?n má dámi l’òhunAll these fine, fine girls call me daddy yo (call me daddy yo)Say we been looking fly when we step anywhereDo that thing wey dey make me dey vexAll these people wan make I restIf I ‘gree for dem, make I bendDo that thing wey dey make me dey vexLooking fly when we step anywhereAll these people wan make I restIf I ‘gree for dem, make I bend, uh-uh
Kele dey my convoyAll these people think say I be some boyNa why dem dey come for meBut if dem see me, dem dey run from meUh, kele dey my convoyAll these people think say I be some boyNa why dem dey come for meBut if dem see me, dem dey run from me
Uh, my lifestyle dey give dem wahala oh (wahala)Mò yàn sáká, mo?hèè sárá (sárá)Tell me why dem con dey para (para)They want make my food turn sourBut still I say Asante sanaTiobá s’?yin, k’òlè s’áwá ò, uhn
Say dem wan try to kill my gingerThey wan cut my liver, but only money make me shiver (all these people wan make I rest)Say I go call my dealer (If I ‘gree for dem, make I bend)Dem wan try to kill my ginger (do that thing wey dey make men dey vex)They wan cut my liver, but only money make me shiver (all these people wan make I rest)Say I go call my dealer (If I ‘gree for dem, make I bend), uh, uh-uhn
Big VibesBoombah
